We happy sey yu join us.
Naija Guru Community
Write am for Naija Pidgin!
E get some things wey yu fit do first of all:
Introduce yorself: Mek yu add yor picture and information about yorself and di things wey dey interest yu for yor profile. Wetin be one thing wey yu go like sey mek person ask yu?
Sabi di community: Yu fit browse di discussions wey dey happen for here already. If yu find post wey déy interesting, informative or entertaining, yu fit use
show sey yu like am.
Contribute: Mek yu comment and mek yu share yor own perspective. Ask questions, or give feedback for di discussions. Before yu reply or start new topics, abeg review di Community Guidelines.
If yu need help or yu get suggestion, feel free to ask for Site Feedback or mek yu contact di admins.