| Category | Topics |
|---|---|
LiteratureDiscuss about di Naija Pidgin literature wey déy awa website.
|
64
|
OrthographyMake suggestion or ask question about Standard NP (di writing system/orthography wey we create for Naija Pidgin).
|
1
|
GeneralDis na di place wer yu fit discuss topics wey no get dia own category. No be random topics o. E gat déy relevant to di Naija Guru project.
|
1
|
Site FeedbackDiscuss about di Naija Guru community, di way wey we dey run am, haw it dey work, and haw we fit take improve am.
|
0
|
NewsUpdates on di things wey dey happen for di Naija Guru project.
|
0
|
Spell CheckerReport bug wey yu find, ask question if yu get one, or suggest feature wey yu think sey go good to add to awa spell checker.
|
0
|
TranslationRequest English-to-Naija Pidgin or Naija Pidgin-to-English translation, or ask question about awa AI translator.
|
0
|
Writing ReviewRequest for feedback on yor Naija Pidgin writing. We fit help yu add polish on top, or find errors wey fit déy inside.
|
0
|
DictionarySuggest new word or phrase wey yu go like mek we add for di Naija Guru dictionary, or tell us if any of di entries wey already déy di dictionary get k-leg.
|
0
|