Dem don nab me

Originally published at: Naija Guru is under construction

Madam Gold na wicked persin. Any time wey any of us sight am like dis, we dey pick race. Persin no go tell us before we go disappear. All di people wey dey here no get mama and papa. Na Madam Gold be awa mama and papa. She no be better persin, but na im dey give us chow make belle soft, and na im dey give us cloth. No be better gwanj, but last-last we see food chop.

Wetin una think about dis story?