πŸ‘ΌπŸ½ Celeste

Originally published at: Naija Guru is under construction

My name na Celeste No be common name But dat one no be di problem I don give persin belle Anita and ha mama come my house for morning I no sabi wetin to talk Na im I say sorry Ha mama talk sey I don bring dem shame Sey hu go take care of…