About di Spell Checker category

Report bug wey yu find, ask question if yu get, or suggest feature wey yu tink sey go good to add for awa spell checker.

Use di spell checker: https://spellchecker.naija.guru

Yu fit use Naija :nigeria: or English :us: for yer.