Originally published at: 9 - New babe π¨π½βπ€βπ©πΎ - Naija Guru
Ade get new babe. Im babe name na Sola. Ade wan make dinner for Sola. E go supermarket. Ade carry basket. He waka pass di vegetable section. He look di fish wey dey freezer. He stand near di salad counter. Las-las, he komot di store. Ade go house go order pizza. Na di same toriβ¦