Originally published at: 8 - Lola go buy shoe ποΈ - Naija Guru
Lola wan buy new shoe. She waka go shoe store. Dem get many fine-fine shoe for der. Lola try one blue shoe. Di blue shoe dey very tight. She try one black shoe. Di shoe dey very comfortable. Lola ask dem haw much di black shoe be. Di black shoe na four hundred and fiftyβ¦