7 - Jide for office πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ’Ό

Originally published at: 7 - Jide for office πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ’Ό - Naija Guru

Jide dey work for office. E dey very busy everyday. E get many meetings wit customers. Jide no like all dese meetings. E think sey dem dey boring. Some customers dey friendly to Jide. Some customers dey wicked sha. Jide dey take long break to go chop. He fit go house at five. He dey…