60 - Adaku suppose take umbrella ☔

Originally published at: 60 - Adaku suppose take umbrella ☔ - Naija Guru

I think sey e go rain today because dark clouds dey sky. Even if e no start to rain, E go better make I take my umbrella wit me since rain beat me yesterday. Sometimes, I dey decide not to take umbrella. I dey always reason weda to take umbrella wit me wen I suppose…