Originally published at: 59 - Machi like to read 📖 - Naija Guru
Machi been dey read only paper books. For long time, di idea of electronic book no even exist. All reading material na for paper dem print am. But now, plenty ways dey to read. Recently, more and more pipu don start to dey read book for dia mobile devices. Pipu fit read for dia phone,…