Originally published at: 58 - Soji and Bola like to dey komot 👨🏽🤝👩🏾 - Naija Guru
Soji and Bola like to dey komot wit dia padis. Dem dey enjoy one or two glasses of wine wit dia chow wen dem komot. Because of dat, e dey important say dem tink haw dem go reach house after dinner. Dem dey usually drive dia moto go di restaurant, or go dia padi house,…