Originally published at: 57 - Banji for traffic 🚦 - Naija Guru
Banji hate to déy stuck for go-slow, especially wen e dey go work abi e dey come back. He think sey one way to reduce go-slow na to share car with person since dat one go mean less motor for road. To dey share motor start some decades ago, but most people no like am…