56 - Mariam make business decision πŸ‘©πŸ½β€πŸ’Ό

Originally published at: 56 - Mariam make business decision πŸ‘©πŸ½β€πŸ’Ό - Naija Guru

Mariam na oga of marketing for one manufacturing company. She dey convinced say now na di best time for her company to expand go obodoyinbo since demand dey grow for di company products for foreign markets. No be only sey exports dey grow, but very good part suppliers dey for some countries for obodoyinbo. So…