54 - Mosun for park 🅿️

Originally published at: 54 - Mosun for park 🅿️ - Naija Guru

Mosun don dey stranded for park. She go dia for summer music festival, but dem finish later dan she expect. Now, bus don stop to dey run, and plenti pipu dey try komot at once. Mosun don call taxi for ha phone. She neva use taxi before, and she hope sey e dey safe. She…