51 - New phone πŸ“±

Originally published at: 51 - New phone πŸ“± - Naija Guru

Kelechi don dey find new phone. E don check plenti shops for di area wey e dey live, but e no fit find anything wey no cost. Kelechi decide to look online instead. Even though e no really rust online shopping, e dey hope say di tins for online go dey cheap. After e don…