50 - University schedule 🏫

Originally published at: 50 - University schedule 🏫 - Naija Guru

Moyo don dey organise im university schedule. E dey plan graduate for end of di year. So, e go need pick di correct number of classes so e go fit meet di requirements for im degree. One class wey e pick na Sociology. Moyo dey major for Humanities. But, ontop say Sociology na science course,…