47 - Jola get problem for work πŸ‘©πŸ½β€πŸ’Ό

Originally published at: 47 - Jola get problem for work πŸ‘©πŸ½β€πŸ’Ό - Naija Guru

Jola just start new work. She don dey enjoy di work well-well, but she dey get some kain wahala wit ha oga. Wen dem get meeting, if she try talk, ha oga no go gree am talk. She wish sey e go give am chance to talk, and she for like am if e care…