46 - Lola dey nervous about ha presentation ๐Ÿ“Š

Originally published at: 46 - Lola dey nervous about ha presentation ๐Ÿ“Š - Naija Guru

Lola dey catch flight to Lagos dis night. She get important sales presentation to do dia. She dey very nervous about am because na di first time wey she go dey speak for front of crowd be dis. Her oga tell am say e dey important say she do well. E talk say di successโ€ฆ