42 - New dog 🐶

Originally published at: 42 - New dog 🐶 - Naija Guru

Enitan want buy new dog. She dey look di dogs for pet shop. She ask di attendant some questions. She ask am, “Wich dog dey very friendly?” Di attendant talk sey, “Na dat one.” E kon point to di smallest dog wey dey der. Enitan kon ask, “Wich dog na di smartest?” Di attendant point…