Originally published at: 41 - Akin for restaurant π½οΈ - Naija Guru
Akin dey restaurant wit im padi. Na dia first time for di restaurant, and dem dey reason wetin to chop. Akin want order three different kain of chow because e wan try di new-new things wey dey di menu. But if e go order plenty chow, e go pay more dan im padi. Hunger noβ¦