40 - Sade get big family πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ‘©πŸ½β€πŸ‘§πŸΎβ€πŸ‘¦πŸΏ

Originally published at: 40 - Sade get big family πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ‘©πŸ½β€πŸ‘§πŸΎβ€πŸ‘¦πŸΏ - Naija Guru

Sade get many people for ha family. She get broda, sista and many cousins-dem. Sade broda senior am. He kon loud and funny pass Sade. Sade sista na ha junior. Sade sista short pass am, and she dey friendly. Sade sista like to follow pipu talk pass Sade. Upon say Sade get many cousins wey…