Originally published at: 39 - Ade favourite singer 🧑🏽🎤 - Naija Guru
Ade favourite singer do concert last month. Ade been want go di concert. E for need buy ticket so im go fit go. E start to dey find ticket online. But na only small remain. Dem don sell many tickets finish. Ade just wan choose one of di best seat ticket wey remain. But di…