Originally published at: 37 - Adio schedule π
- Naija Guru
Adio don dey feel stressed well-well before e reach work today. E get very busy schedule dis week. For Monday, e gats call many clients before e enter meeting. Den, e kon gats go anoda office before e get lunch wit im oga. For Friday, e gats do presentation before e kon work late forβ¦