36 - Poju big family πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ‘©πŸ½β€πŸ‘§πŸΎβ€πŸ‘¦πŸΏ

Originally published at: 36 - Poju big family πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ‘©πŸ½β€πŸ‘§πŸΎβ€πŸ‘¦πŸΏ - Naija Guru

Awa neighbor Poju get big family wen e small. Im get wife and three pikin. Im get two sons and one daughter. E get sister and brother too. But Poju no follow im brother talk for long time. Dem dey live far-far from diasef wen Poju move. Poju broda na doctor. And Poju sista na…