Originally published at: 34 - Tayo get dinner with im padis π½οΈ - Naija Guru
Tayo dey go dinner wit im padis. Dem need decide on restaurant. Italian chow na wetin Tayo dey like. But im padi dey like Thai chow pass Italian food. Tayo decide to try Thai chow for di first time. Tayo and im padi go di restaurant. Tayo padi like chow wey get pepper pass Tayo.β¦