32 - Seyi dey make breakfast for ha family 🍳

Originally published at: 32 - Seyi dey make breakfast for ha family 🍳 - Naija Guru

Seyi been dey try make breakfast since morning. Ha pikin and husband don dey wait di breakfast too. Nothing too dey fridge wen Seyi look inside. Na just egg, bread and milk. Last-last, she decide to cook egg. She put water for fire, kon put three eggs for inside. She kon make tea for hasef…