30 - Jatto on Saturdays πŸŒ…

Originally published at: 30 - Jatto on Saturdays πŸŒ… - Naija Guru

Jatto dey wake up early for Saturday. Normally, e go look outside to check weather. On a regs, e don see sey di weather dey nice and sunny. Wen di weather dey like dat, Jatto go decide go beach. Di beach na like one hour by moto. Any time wey e go, e go first…