25 - New pikin πŸ‘ΆπŸ½

Originally published at: 25 - New pikin πŸ‘ΆπŸ½ - Naija Guru

Debo wife go get new pikin. Debo and im wife get one son and one daughter. Dem dey very happy sey dem go get anoda pikin. Di new pikin na boy. But dem no sabi wich name to give di pikin. Dem decide to ask dia maale and paale. Dia maale and paale give dem…