Originally published at: 21 - Jimoh want watch film π¦ - Naija Guru
Jimoh dey take day off from work. E want go watch film. Jimoh like comedy movie pass romance film. And e no like science fiction film as e take like action film. E dey check di list of new film for online. E get five new films wey dem dey show. Three of di filmβ¦