Originally published at: 20 - To go work π©πΎβπΌ - Naija Guru
Amanze dey try go work. She dey try start ha motor. But e too cold for outside. So di motor no gree start. She first check di bus schedule. Di city buses dey too slow. She kon check di train schedule. Di trains dey go on time. She decide sey she go take train goβ¦