Originally published at: Naija Guru is under construction
Story One β Mike na Cook Mike dey wake up six oβclock every morning. He dey make breakfast and he dey drink one cup of coffee. He dey drive go work for im car. Im work dey start at seven-thirty. Mike na cook for restaurant. He dey make chow for customers wey hunger dey nak.β¦