Originally published at: 18 - Amina dey dress up π - Naija Guru
Amina dey dress up for morning. She no sabi wetin to wear. She check for inside wardrobe. She see one brown skirt. But today too cold. She see one black trouser. But e don old. And she get meeting for work today. Amina wear di brown skirt. She look nice for di skirt but coldβ¦