Originally published at: 17 - For highway ๐ฃ๏ธ - Naija Guru
Muhammed dey come house from work. E dey drive go house from work everyday. Many moto-dem dey highway. Di highway dey too full to move. Muhammed dey frustrated and e dey vex. E put on radio make e hear news. E kon dey listen to music. Upon still, Muhammed still dey bored and e donโฆ