Originally published at: 15 - Maimuna and Ebere dey exercise 🎽 - Naija Guru
Maimuna and Ebere want lose weight. Dem want go gym. To go gym cost sha. So dem decide sey dem go exercise for house. Maimuna try run, and Ebere try carry weight. Maimuna no like to dey run sha. And Ebere no too strong. Dem too dey busy. Dem no get time to exercise. Maybe…