14 - Kachi dey go dance class πŸ’ƒπŸΎ

Originally published at: 14 - Kachi dey go dance class πŸ’ƒπŸΎ - Naija Guru

Kachi like to dey listen to music. She want learn how to dance. She go ha first dance class. Di teacher tell am sey make she stretch ha leg. Kachi try stretch di leg. But she no fit stretch far. Di teacher tell am make she jump. Kachi try jump, but she fall for ground.…