Originally published at: 13 - Kemi dey go on date wit Somto π¨π½βπ€βπ©πΎ - Naija Guru
Kemi dey for restaurant. She get date with Somto. Kemi no sabi Somto. But na padi of anoda padi. Somto reach dia on time. E talk βHello!β and Kemi talk βHi!β. Somto siddon, and Kemi look am. She reason say e too fine. Kemi smile, and Somto dey look am. βYou get nice smileβ, Somtoβ¦