10 - Birthday party πŸŽ‚

Originally published at: 10 - Birthday party πŸŽ‚ - Naija Guru

Jide dey go birthday parti. E go need buy present for Moyin. Jide no too dey go parti sha. E dey nervous and e no sabi wetin to buy. Moyin like jewelry, animals and colour blue. Jide go jewelry store. E see one fine, silver necklace. Di necklace get blue cat on am. Jide dey…